album cover
Life
588
Afro-Beat
Life was released on April 14, 2023 by CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT as a part of the album Uncommon Common Sense - EP
album cover
Release DateApril 14, 2023
LabelCHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Evans Ifeanyibema
Evans Ifeanyibema
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Oga network on this
Town crier have come o
My friend dey owe me money o
Where that your friend now?
[Verse 1]
E dey opposite e dey order beer
Ha! you don't mean it
He even send waiter to come give me beer o
Na lie
Human being get they way them dey
Wetin he come talk?
[Verse 2]
He go say e never dey
I go pay no dey go jail
If you call police we fix date
If I no fit meet up we fix another date
E say brother drink beer
Na when I wan pay I go pay o weather you drink beer or not
[Verse 3]
If you no drink beer na you wey dey shot
You too draw money na because you draw who get to pay
If e no dey, e no dey o
E say so I no go fit enjoy because I dey owe you money
How much self
[Verse 4]
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e go tell o
Wetin fish see for hot oil
Na who e go tell
Fowl wey hawk carry him story
Na who e go tell o
Wetin man see for hustle o
Na who e go tell
[Verse 5]
Slippers no know who get am o
E dey follow who wear am o
E no know who get am o
E dey follow who wear am o
[Outro]
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e go tell o
Wetin fish see for hot oil
Na who e go tell
Fowl wey hawk carry him story
Na who e go tell o
Wetin man see for hustle o
Na who e go tell
Written by: Evans Ifeanyibema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...