Finesse
4,387
Afro-Beat
Finesse was released on March 27, 2026 by Timely Mystro Entertainment as a part of the album Finesse - Single
Most PopularPast 7 Days
00:50 - 00:55
Finesse was discovered most frequently at around 50 seconds into the song during the past week
00:00
00:25
00:50
01:05
01:45
02:00
02:05
02:15
02:35
00:00
03:29
Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Emmanuel Ugochukwu Pius
Vocals
The Hit Maker
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ugochukwu Pius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
The Hit Maker
Producer
Mix Madness
Mixing Engineer
Lyrics
I put myself above every other thing o
My peace over ten billi o
Palava e no dey finish oh-oh
Being in the dark
Never believed I'm gon' see the light
I carry speed dem no see me catch
It is what it is alhamdulillah
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
I never asked for this
But na only you dey give me ginger
I dey find my way
I know someday I go be the winner
Extraordinary things
Una know say me I no dey normal
No normal eh
Grateful for the good and the bad
Money still dey for the bag
Oya kese kese
Big alhaji
Ebelebe pose for paparazzi
Make you do like I do
Hullabaloo
You gon' hate cos I'm bigger than you
Now when they see me, them halla
Tony Montana
High like I smoke marijuana
Oh my gush I'm on fire
Mo gbona
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Written by: Emmanuel Ugochukwu Pius


