Lyrics

I be the girl for the corner Don tey I Dey chase I be forerunner Carry my cross like Golgotha Dem pray make I fall down, oluwa cancel them order Dem no Dey telli person I don learn many bigi lessons And I did it, one thing very certain Showers of bigi blessing Bigi blessing I no be unbeliever (unbeliever) From the bottom e start turn leader Oga man no be God o God e bigger Who sing the gbedu wey burst the speaker Bad man want make we fall o (unbelievable) If at all if all o (them no wan believe am) Say na man wey Dey order, God deliver I no be unbeliever Unbeliever ah I dey pray, you dey say make I no shine? Barney wey Dey for her grind Been waiting for my turn, very patient on the line No mean say you go fit guy me Na me you wan dey whine ni? Me? Battle tested motherfucker, why me? My victory has been written in the fine print The prophecy will speak until my ashes hit the high sea And all the ronchos them dem go contact Unbelievers dem them go convert When them see like 50k for the concert Numbers multiply every time I thank the lord facts I no be unbeliever (unbeliever) From the bottom e start turn leader Oga man no be God o God e bigger Who sing the gbedu wey burst the speaker Bad man want make we fall o (unbelievable) If at all if all o (them no wan believe am) Say na man wey Dey order, God deliver I no be unbeliever Unbeliever ah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out