Music Video

Kukbeatz & Ruger - All of Us (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Top Songs By Kukbeatz

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kukbeatz
Kukbeatz
Producer

Lyrics

Uh-uh, uhn (Kukuruku) (Cook that thing) Instagram, Instagram Pressure getting wesser, na we start am Range Rover your babe buy, na we dash am She dey claim CEO, make we no cast am Who pop am? It's improper Ace wey we never pay for, na who pop am? We don perch for Yhemo Lee section for clubs Snap the bill like say na we sort am See, money pass money I get money wey pass Jazzy money And if you don't gerrit, o jasi noni Forget abourit, o jasi noni See, I'm not really here to make fun of nobody But, the funds dey die We no get wetin we talk say we get But to press their neck on IG This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie, all of us just dey lie All of us just dey lie This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie, all of us just dey lie All of us just dey lie See a whole big boy A whole baddie, celebrity, but Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) See I hold bitcoin If I shine three-two, na gold you go see Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) OG before IG don go sign up for IG eventually I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari No petrol to start engine But who you dey lie for? Who you dey finger? You dey vex, you dey call boys, you dey ginger When me and you know say you no get the liver Abi you think say aya min ja? See, money pass money I get money wey pass Jazzy money And if you don't gerrit, o jasi noni Forget abourit, o jasi noni See, I'm not really here to make fun of nobody But, the funds dey die We no get wetin we talk say we get But to press their neck on IG This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie, all of us just dey lie All of us just dey lie This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie, all of us just dey lie All of us just dey lie See a whole big boy A whole baddie, celebrity oh Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) See I hold bitcoin If I shine three-two, na gold you go see Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) (Milla Mix) (Kukuruku)
Writer(s): Martins Uche, Michael Olayinka Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out