album cover
Anoti
10
Afro-Beat
Anoti was released on December 25, 2021 by 6313562 Records DK as a part of the album Anoti - Single
album cover
Release DateDecember 25, 2021
Label6313562 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwapelumi Samuel Akintoye
Oluwapelumi Samuel Akintoye
Songwriter

Lyrics

Turn up your body make you feel alright
In a happy mood mhen I dey alright
Make I carry phone make I dey online
No be when I come you go go offline
Amaka call me my baby ooo
When we enter turn shey lo ke bi oro
Anything for you oh my baby ooooo
Say I go dey
When I step in the club, you know gbedu go dey
Taba ti wole wonma gbegbetigbe
Tell all my guys, make dem shutdown the place
Shayo go dey, that's not the case
Give you the vibe, wey go make you dey crase
Pretty pretty kele, wey go dance to the base
Call Shalewa make she enter my place, let's fornicate
This kele no wan free me
She put me on a long thing
Your body me I'm wanting
This kele no go kill me (Arararirarara)
Where the sexy B, tell her make she come my yard
She wanna be with me, anytime I come around
And she tell me say, she say she love medie
Oh baby girl me I don't know
Anything for you, I go be your commando
You go dey under, and na me go dey stand oo
Carry me dey go baby, inside my motto ooo uyeh
Written by: Oluwapelumi Samuel Akintoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...