album cover
Level (feat. Ruhdee)
74
Afro-Beat
Level (feat. Ruhdee) was released on March 28, 2025 by 6313562 Records DK as a part of the album Level (feat. Ruhdee) - Single
album cover
Release DateMarch 28, 2025
Label6313562 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hightunex
Hightunex
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Oluwapelumi Samuel Akintoye
Oluwapelumi Samuel Akintoye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Odyssybeatz
Odyssybeatz
Producer

Lyrics

When me step ina the place
Soundboy thing gbedu wey go make you crase
Omo na money I dey chase
Stack the money up to the ceiling on a daily
Mogbe o toripe ti mio bati lowo o
Wetin go sup me I dont know o
Dem go fit to say me I don dey kolo o
Na why I dey hustle kin le gbowo o
Dem call me no level
Now the boy don start to get level
Like Man U i be red devil
If you know me you don get level
Ah eh when its eleven
We are outside on a benz level
You go fear God you go fear devil
All eyes on me like a celeb
When they see me coming
They say dem feel my vibe every time tobati gbo mi
My mama said she like the kind of man I am becoming
I just wanna make my mama proud by making all this money
Now the small boy don dey dengepose
Tinba gboriwole wonma berejo
Omo eru yen gan ti di agbawo
All the fine girls want to commando mi
Ibiyaya ibiyayayo
The story long E no funny sir balo
Back then dem no feel my parol
On a low I be puffing my claro
Dem call me No level
Now the boy don start to get level
Like Man U i be red devil
If you know me you don get level
Ah eh when it's eleven
We are outside on a benz level
You go fear God you go fear devil
All eyes on me like a celeb
Omo lile dem no believe me
Knew Im gon be great lati kekere ko easy
Hmm when my money is involved
Moma dajupa tan
Paddy gimme my cut
But I gat million thoughts
One day I go jam million bucks
All the people wey I talk to na serious ones
Kini wan so shey dem be feeling us
We fit dey gather high but we no be mate
Listen to my point you fit tell your padi ko relate
I gather all my guys ko wa lenu gate
We fully outside dem no fit stop us with their barricade
Ah dem go hear (Hear well song)
I gat the sauce na Caribbean juice
Omo na their fault dem call me no level
Now Im bossed up Im on a new level
Dem call me no level
Now the boy don start to get level
Like Man U i be red devil
If you know me you don get level
Ah eh when its eleven
We are outside on a benz level
You go fear God you go fear devil
All eyes on me like a celeb
Written by: Oluwapelumi Samuel Akintoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...