album cover
Final
2
Afro-Beat
Final was released on June 19, 2026 by Soundboy Steeze as a part of the album Final - Single
album cover
Release DateJune 19, 2026
LabelSoundboy Steeze
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Akintoye Oluwapelumi Samuel
Akintoye Oluwapelumi Samuel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akintoye Oluwapelumi Samuel
Akintoye Oluwapelumi Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MaestroEL
MaestroEL
Producer

Lyrics

Final
Say my gbedu is final
And I'm gonna touch your body baby finally
Buy you loui or any kind of designers
Hmm
Omo shey you see the way you fine ah
Even this your Baka make me want to dey speak china
When I tell you make you move
Girl make you move for me
Money yapa for my jeans
You know anything I do it is final
Dem say dem wan hear my gbedu final
Nobody fit run my race lai lai
Moni Lai lai
No go dey whyne
The Kind of melody I make (final)
Ain't nobody fit to underrate (Lai Lai)
Sbs is not their mate (final)
To Anybody wey dey hate tell them make dem keep on hating yeah yeah yeah
The shawty say she want me cos I pull up in a brand new car
And I know she fuck with me cos she know I gat the money
Oh pretty girl I can never hate you
And your body make all of the **** wanna date you
I'm not that type of **** that will tolerate you
You want the money over love but I wanna date you
Final
Say my gbedu is final
And I'm gonna touch your body baby final
Buy you loui or any kind of designers ah eh
Only you ina me head
Fly you round the world don't care what nobody say
Girl I want you don't care if you got a man
Cos I get anything I want and nobody fit to stop me
You know anything I do it is final
Dem say dem wan hear my gbedu final
Nobody fit run my race lai lai
Moni Lai lai
No go dey whyne
The Kind of melody I make (final)
Ain't nobody fit to underrate (Lai Lai)
Sbs is not their mate (final)
To Anybody wey dey hate tell them make dem keep on hating yeah yeah yeah
Written by: Akintoye Oluwapelumi Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...