album cover
Life
album cover
Life was released on February 10, 2023 by D6R ENTERTAINMENT LTD as a part of the album Life - Single
February 10, 2023
LabelD6R ENTERTAINMENT LTD
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Le-le-le, le, uh-yeah
(Yebo, yebo)
Oh-ah, ayy, ayy-ayy
Mm-mm, mm-mm, mm
[PreChorus]
Life, many people self don try
Workin' everyday and night
But, them want make I dey one place
Loju kan naa, make I no rise
Lọla Oluwa, no way
Loke, loke, loke
Baba, make your blessings show face
[Chorus]
Mm, Ọlọhun jẹda lọ
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'ọn kọ
Now, dem dey love us
No one dey, I get baba God
And, with Jehovah, I stand strong
[Verse 1]
You sabi me, you sabi me die
So many people, many haters
Sayin' things about you later
Dem try me but, I no loose guard
Oh, wọn ni, wọn ni "Wọn n wa mi"
I'm steady makin' moves and workin'
No more bad energy around me
Why dem be hatin' me, allow me, yeah
[PreChorus]
Life, many people self don try
Workin' everyday and night
But, them want make I dey one place
Loju kan naa, make I no rise
Lọla Oluwa, no way
Loke, loke, loke
Baba, make your blessings show face
[Chorus]
Mm, Ọlọhun jẹda lọ
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'ọn kọ
Now, dem dey love us
No one dey, I get baba God
And, with Jehovah, I stand strong
[Outro]
Mm, Ọlọhun jẹda lọ
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'ọn kọ
(No one dey, I get baba God)
(Olumix on th Mix)
(Yebo, yebo)
Written by: Ayotunde Olabinjo Oluwatobilola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...