album cover
Not Your Daddy
album cover
Not Your Daddy was released on July 19, 2024 by Brothers Records, under exclusive license to ONErpm as a part of the album Son of Chike
July 19, 2024
LabelBrothers Records, under exclusive license to ONErpm
LanguageEnglish
BPM197
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Calling me by 3am
Telling me you got no friends
Now, I gats pretend like say
I dey feel the things you dey feel
Wetin give you confidence
Shebi you don jump my fence?
Now I gats pretend like say
I dey feel the things you dey feel
[Verse 2]
Now e don end in tears
You don do reverse
Now you tell me say, "na me be the best?
You wan press reset
[Chorus]
No oh, I am not your mummy
No oh, I am not your daddy
No oh, I am not your mummy, no oh
Why are you calling me?
[Chorus]
No oh, I am not your mummy
No oh, I am not your daddy
No oh, I am not your mummy, no oh
Why are you calling me?
[Verse 3]
Anything you wan do
Na the thing you dey do
Try make I confront you
Turn my back you dey move
I just dey looking you
I cannot believe you
You are shaking from the shege wey they don show you
Now e don end in tears
You don reverse
Now you tell me say, "na me the best"
You wan press reset
[Chorus]
No oh, I am not your mummy
No oh, I am not your daddy
No oh, I am not your mummy, no oh
Why are you calling me?
[Chorus]
No oh, I am not your mummy
No oh, I am not your daddy
No oh, I am not your mummy, no oh
Why are you calling me?
[Outro]
No no
Ohh, no, no
No no
Ohh, no, no
Written by: Chike Ezekpeazu Osebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...