album cover
AND SO
210
Music
AND SO was released on January 31, 2025 by 5K Records Limited as a part of the album KURIMA
album cover
AlbumKURIMA
Release DateJanuary 31, 2025
Label5K Records Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Priesst
Priesst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Caleb Odugbose
Caleb Odugbose
Composer
Chilleux
Chilleux
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
ChillZ
ChillZ
Producer
Emmeno
Emmeno
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
No be only wey dey feel the thing I swear its very certain
She say she go comot by 9 but she still dey 11:30, omo
See me I be good boy but I dey reason many many bad things
Wetin be the level I no like games because e dey killi battery
You got me attention like a police
See as body be like Jessica Okoli, damn
Who be that person wey steady calling
Bastard, don't be silly like Victony
[Chorus]
She tell me say she get Boda
(and so?)
Me sef I get shima
(and so?)
Steady pulling on my guitar
(and so?)
OhI don’t wanna be a cheater
(and so?)
She tell me say she get Boda
(and so?)
Me sef I get shima
(and so?)
Steady pulling on my guitar
(and so?)
Oh I don’t wanna be a cheater
[Verse 2]
Oh Jeniffer I’m familiar with your game
You dey watch me like Cinema
Yeah yeah
I say your mama and your papa them no know say they been born criminal
Omo make them come hold me now
Before the thing critical
Yeah yeah
I say your mama and your papa them no know say they been born criminal
(Don't you want me baby)
Tango
Na two dey tango
If you are down make we enter blanco
Girl you got me high like say I fagbo
Stretch marks like say na Sango
You got me attention like a police
See as body be like Jessica Okoli, damn
Who be that person wey steady calling
Bastard, don't be silly like Victony
[Chorus]
She tell me say she get Boda
(and so?)
Me sef I get shima
(and so?)
Steady pulling on my guitar
(and so?)
Oh I don’t wanna be a cheater
(and so?)
She tell me say she get Boda
(and so?)
Me sef I get shima
(and so?)
Steady pulling on my guitar
(and so?)
Oh I don’t wanna be a cheater
Written by: Caleb Odugbose, ChillZ
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...