Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mercy
Mercy
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Martins Chika
Martins Chika
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Coolboy
Coolboy
Producer

Lyrics

Shebi you know say you be PMP
For offline
Poor man pikin with good taste
They call you daddy online
They call you mummy online
But you be baby for life
After social media you go face reality
That one nor get comments
That one nor get likes
Nor say I nor warn you
Nor go tell them say; I nor tell you
After social media you go face reality
That one nor get comments
That one nor get likes
Nor say I nor warn you
Nor go tell them say; I nor tell you
If you don't earn like them
Don't spend like them
So tell me how you're rich online
And broke offline
So tell me why you nor fit rich online
And rich offline
You order Azul in the club
Just for the hype
Sha nor go let fake life kill you
Before your time
So you nor know say poor man pikin
Nor dey follow balance diet
So you better eat make you nor go follow
People wey go die yet
Cos as you dey fake am
Your real G's dey leave you
They nor wan dey see you
After social media you go face reality
That one nor get comments
That one nor get likes
Nor say I nor warn you
Nor go tell them say; I nor tell you
After social media you go face reality
That one nor get comments
That one nor get likes
Nor say I nor warn you
Nor go tell them say; I nor tell you
If you don't earn like them
Don't spend like them...
Written by: Martins Chika
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...