album cover
Dey Ma Mind
Afro-Beat
Dey Ma Mind was released on February 28, 2025 by Stringz Inc. as a part of the album ALPHA
album cover
AlbumALPHA
Release DateFebruary 28, 2025
LabelStringz Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ola Aremu
Ola Aremu
Producer

Lyrics

Call me Osama
Bin Ladin I go blow your mind scatter
This love e dey touch me for liver
E Dey makie bad man surrender
Pitar
Everyday and night o
Everyday and night yeah
Nah you dey ma mind o
Nah you dey ma mind baby
Every day every night nah you dey my mind
When I sleep and I wake make Dey my side
Every day every night nah you dey my mind
Oh baby girl ohhhh
When I sleep and I wake make Dey my side
Oouuu weee
I no fit think straight
Wey your house I go come postartrate
Baby no delay
Make your family dem know my face
I've been searching on Tinder
No girl I see wey fine like my Linda
Scream my name girl it's Pitar
Body fire sweet pass e Fanta
Every day every night nah you dey my mind
When I sleep and I wake make Dey my side
Every day every night nah you dey my mind
Baby ohhhh
When I sleep and I wake make Dey my side
Dey my mind
Only for your heart me I one reside
Be my one
No number two me I don decide
Sure me every little thing you want me I provide am
Climb for you to the moon and back me no need no ladder
Every day every night nah you dey my mind
When I sleep and I wake make Dey my side
Every day every night nah you dey my mind
Oh baby ohhhh
When I sleep and I wake make Dey my side
Call me Osama
Bin Ladin I go blow your mind scatter
This love e dey touch me for liver
E Dey makie bad man surrender
Kileleye
Cos nah you Wey Dey scatter my mind
Cos nah you Wey Dey blow up my mind my baby
Cos nah you Wey Dey scatter my mind
Cos nah you Wey Dey blow up my mind my lady
Every day every night nah you dey my mind
When I sleep and I wake make Dey my side
Every day every night nah you dey my mind
Oh baby ohhhh
When I sleep and I wake make Dey my side
Oouuu weee
Written by: Ololade Peter Fajana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...