album cover
Everyday
6
Afro-Beat
Everyday was released on August 1, 2025 by PitarVibeZ Records as a part of the album Everyday - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2025
LabelPitarVibeZ Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pitar
Pitar
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Taleenbeatz
Taleenbeatz
Producer

Lyrics

Pitar
Everyday
Everyday
Omo se mi dada, don't want you faraway
Selaye
Baby salaye
Wetin you dey do wey dey make me trabaye
Me I no fit hide how I feel
Shey you know my world revolves around you
Only you that I see
Charge me up gimme plenty energy
I no fit deny am
Gyal body fire
Only you dey bursting my brain and dey trigger
My true desire
Scatter my mental
Oh my baby wait, you dey gimme ginger
When I want she dey bend am
Any style I want am
No dey ever complain at all like the others
So why I no go wife am
She sabi make me calm down
Vibe so pure wey nobody fit alter
Ye I don weak o
Love wey dey make man on form
All my days o
I never see this kin waist o
I no fit breath without you
I dey sick omo you my remedy
I don search to the moon
Nobody fit gimme your sweet melody
My princess my queen my lady
Shey you know say iwo ni ko se lo mi
For the one time baby give me one chance
For a long time I've been waiting long time
Oya jojojojo
You dey make me kololololo
Baby girl I say
You dey make me craze
Come to me now make you no dey run away
I no fit deny am
Gyal body fire
Only you dey bursting my brain and dey trigger
My true desire
Scatter my mental
Oh my baby wait, you dey gimme ginger
When I want she dey bend am
Any style I want am
No dey ever complain at all like the others
So why I no go wife am
She sabi make me calm down
Vibe so pure wey nobody fit alter
Ye I don weak o
Love wey dey make man on form
All my days o
I never see this kin waist o
I no fit breath without you
I dey sick omo you my remedy
I don search to the moon
Nobody fit gimme your sweet melody
My princess, my queen my lady
My princess, my queen my lady
Written by: Ololade Peter Fajana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...