album cover
Abena
Afro-Beat
Abena was released on December 19, 2025 by PitarVibeZ Records as a part of the album For The Love Of VibeZ
album cover
Release DateDecember 19, 2025
LabelPitarVibeZ Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Peter Fajana
Ololade Peter Fajana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Taleenbeatz
Taleenbeatz
Producer

Lyrics

Hmmm Abena
Na wetin you gimme me I go chop
For my state make you be my governor
Body hot gbona feli ojojo
First off
I know I wrong you let's talk
When I found you na my luck
And I admit my faults
You my last bus stop
Ouuuuu Ye
Abena hear me out
I know I treated you like I real bastard
Acting like I got no manners
Like I mix my drink up with a likkle substance
You be my hosanna
Plus my problem, my only wahala
And na only you wey fit solve am
Awelewa mi, Cinderella
You dey make me go where I no even know
I no really mind, you fit carry me go
Something about you make my kini grow
Abena you burst my blomblom
Eleyin ju mi, my Toyin Tomato
Ara n gbo like dem wipe me koboko
I don't care where you go me I must go
Abena hear me out
I know I treated you like I real bastard
Acting like I get no manners
Like I mix my drink up with a likkle substance
You be my hosanna
Plus my problem, my only wahala
And na only you wey fit solve am
Awelewa mi, Cinderella
Hmmm, girl I'm sorry
Way I treated you, yeah e no funny
Na you wey dey drive me
Mentally physically I don submit
Eleyin ju mi, my Toyin Tomato
Ara n gbo like dem wipe me koboko
I don't care where you go me I must go
Abena hear me out
I know I treated you like I real bastard
Acting like I get no manners
Like I mix my drink up with a likkle substance
You be my hosanna
Plus my problem, my only wahala
And na only you wey fit solve am
Awelewa mi, Cinderella
You dey make me go where I no even know
I no really mind, you fit carry me go
Something about you make my kini grow
Abena you burst my blomblom
Eleyin ju mi, my Toyin Tomato
Ara n gbo like dem wipe me koboko
I don't care where you go me I must go
Written by: Ololade Peter Fajana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...