album cover
Somadina
album cover
00:00
00:30
00:45
01:15
01:20
01:25
01:35
01:40
02:05
00:00
02:41
Past 7 Days
Somadina was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Orlando
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Ameno
Man dem tension
Make them dae ask
Where I come from
Men ji kwa the bag
And them dae front
And me and my geez
Still dae for junction
Wetin girl dae ask for
No be wetin I fit stake
I've been waiting on your bus stop
I've been waiting on your waist
Ajigijigi ya
Ajigijigi yeh
Make my temperature dae raise
And I no fit teach her lesson
Everything done dae her head
Eh ehh
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Just tonight
Bounce and craze
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Ajigijigi ya
Ajigijigi yeh
Hmmhmmhmm hmmmhmmm
Oh somadina
Only me no fit live
Only me no fit live
Wetin I do kadiri
Way she wan come drag me down
For water I drown
Fire I burn
Bury me for ground
I go still come out
Me I no lie
I no fit die
People done try
So comot for my stage
Comot for my face
Me I want to party all night eh
Ameno
Man dem tension
Make them dae ask
Where I come from
Men ji kwa the bag
And them dae front
And me and my geez
Still dae for junction
Wetin girl dae ask for
No be wetin I fit stake
I've been waiting on your bus stop
I've been waiting on your waist
Ajigijigi ya
Ajigijigi yeh
Make my temperature dae raise
And I no fit teach her lesson
Everything done dae her head
Eh ehh
Written by: Ejim Emmanuel Ibeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...