album cover
GWHF.
1
Music
GWHF. was released on June 5, 2025 by Zakarii Slvr as a part of the album St.Amiri - EP
album cover
Release DateJune 5, 2025
LabelZakarii Slvr
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zakarii Slvr
Zakarii Slvr
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Silver Akpaku Miracle
Silver Akpaku Miracle
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dre Psychs
Dre Psychs
Producer

Lyrics

Girl can you come tonight
Come with your friends and my friends we gon party tonight
Girl can you come tonight
Come with your friends and my friends and we gon party tonight
Wetin dey sup
Who you wan call?
Leave your man on read and come to the front
Put your device on do not disturb
The party is turnt and you wan dey dull
Baby see no Dey dull
Move your body make you feel the ginger
Roll your waist just like say na rizzla
Then me I go sing like choir mister
No denying na god design am
Check and balance I don do the maths
Even if I no attend any class
I don cross check all of the stats
Na this kele come dey stress me pass
All of these girls just wanna have fun
Girls dem just wanna have fun
Uniport girls just wanna have fun
Unilag girls just wanna have fun
Abuad girls just wanna have fun
Lasu girls just wanna have fun
Uniben just wanna have fun
Wetin dey sup
Who you wan call?
Leave your man on read and come to the front
Put your device on do not disturb
The party is turnt and you wan dey dull
Baby no Dey dull
VOCALIZING
Written by: Silver Akpaku Miracle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...