album cover
Vex!!
8
Hip-Hop/Rap
Vex!! was released on April 9, 2026 by Zakarii Slvr as a part of the album my third mistake. - Single
album cover
Release DateApril 9, 2026
LabelZakarii Slvr
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zakarii Slvr
Zakarii Slvr
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Silver Akpaku Miracle
Silver Akpaku Miracle
Lyrics
Oladapo “BTRACKS” Salami
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Happy Kidd
Happy Kidd
Producer
B-Tracks
B-Tracks
Producer

Lyrics

BTRACKS
Once
Bruh want smoke I no gree
E get squad awon goons mi
I know **** wey too hold money
So threats no dey move me
I don see you offline gee
You no fit fool me
I follow your shima go house, she need improving
You wan see moves?
You fit stop troops?
You don see groove?
You no need move
Body go tell you
We no ninu
My men we no simple
My men we no simple
I don para
I dey vex vex vex vex vex vex vex
I dey vex (i dey vex)
Eye don red red red red red red red red
Eye don red
I need my bread bread bread bread bread bread bread (i dey vex)
I dey vex vex vex
Eye don red
I don too smoke bruh I dey pity my lungs
Dem put me for feature bruh I dey pity that song
Your kele dey come my side bruh I dey pity that thong
She say make I do her right me I go do her wrong
Me I go do her bad
I don craze I don mad
Maye no sabi use wallet
Make she paste me that card
Make she past that
I don para I dey vex
BTRACKS
Written by: Oladapo “BTRACKS” Salami, Silver Akpaku Miracle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...