album cover
Okocha
3
Hip-Hop/Rap
Okocha was released on April 9, 2026 by Zakarii Slvr as a part of the album my third mistake. - Single
album cover
Release DateApril 9, 2026
LabelZakarii Slvr
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zakarii Slvr
Zakarii Slvr
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Silver Akpaku Miracle
Silver Akpaku Miracle
Lyrics
Omoruyi Oluwamayowa John
Omoruyi Oluwamayowa John
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Happy Kidd
Happy Kidd
Producer
RMJthewavdealer
RMJthewavdealer
Producer

Lyrics

See as we dey high
Say she wanna touch the sky
See as we dey fly
Two round trips to Dubai
See as we dey high
Say she wanna touch the sky
See as we dey fly
Two round trips to Dubai
Sensational, see as we condition am
Money long additional
Ten toes position am
Clean garms on me and fresh creps
When I tf for dem dey tear steps
When I busy small she dey too vex
When I dm maye I no dey too beg
Say she go come my side but I no go touch her
Baby girl you be otuocha
What you mean say I no go hold ya
Me wey dey ball like Okocha
Say she go come my side but I no go touch her
Baby girl you be otuocha
What you mean say I no go hold ya
Me wey dey ball like Okocha
Me wey dey ball like Iwobi
Crep up brown like Shinobi
My Kizzy tell me say e don be
Maye been talk say she no gree
When I commot store na two bag oh
Me I too bad like 2 pac oh
All of this money I go too pack oh
Kele wey dey here omo dem too bad oh
See as e dey flood
Money money see as e dey rush
Me I can't get enough
Me I want all of it
All of this motion making me sick
All of this motion making me lit
Shawty asking me to tighten my grip
Me I just dey puff my cannabis
Say she go come my side but I no go touch her
Baby girl you be otuocha
What you mean say I no go hold ya
Me wey dey ball like Okocha
Say she go come my side but I no go touch her
Baby girl you be otuocha
What you mean say I no go hold ya
Me wey dey ball like Okocha
Written by: Omoruyi Oluwamayowa John, Silver Akpaku Miracle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...