album cover
Taka Oshi
5,862
World
Taka Oshi was released on November 10, 2023 by HITXLAB NG as a part of the album BIG TIME (Deluxe)
album cover
Release DateNovember 10, 2023
LabelHITXLAB NG
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Songwriter
Lojay
Lojay
Composer
Agada Blessed Obotu
Agada Blessed Obotu
Songwriter
Chisom Ezeh
Chisom Ezeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rexxie
Rexxie
Producer
Producer X
Producer X
Producer

Lyrics

Yo X
Big Vibes
I dey waka jeje steadily in one express
'Cause if you put your bad mind **** dem go vex
You trust no **** even those wey you follow flex
'Cause sometimes food no dey give man joy
And wetin you do fit no give them joy
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my dough
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my dough
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
All of the bad enеrgy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
All of the bad enеrgy
You sit down I dey work
Hustle no be like chore
Money must enter by force
Whether they like it or not
All I need is my money
If you like dey jealousy
See me I don't care, kokanmi
And my God e dey cover me
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my dough
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my dough
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
All of the bad energy
Written by: Agada Blessed Obotu, Berri-Tiga, Chisom Ezeh, Lojay
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...