album cover

6040

9,035Afro-Pop2024
album cover
00:00
00:15
00:30
00:40
00:45
00:50
01:25
01:35
01:45
02:10
00:00
02:17
Past 7 Days
6040 was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Bang′
Banga
[Verse 1]
Ooh, dem go see something
To all the people wey dey sleep on me
Na you sabi who no dey see glory
I'm making money, but I′m still hungry, hungry
Oga leave story
I no panic, Jah cover me
To all the people wey dey sleep on me
[PreChorus]
Very soon you go see glory, glory
Jaiye ló, full dripping 'cause
If you be no thinking, I be no sleeping
Sáré té BTC 'cause
Money don enter, ka sha 60-40
[Chorus]
Lifestyle feeling pompous
Live life and I′m cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o
Money, money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owó tọ pọ mofe rale o
Make your blessings come my way
Lifestyle feeling pompous
Live life and I′m cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o
[Verse 2]
Many times I no see nothing
Nevertheless, I'm steady jonzing
No be today I don get street OT
I no dey dull so much bills on me, on me
Oga leave story
I no panic, Jah cover me
To all the people wey dey sleep on me
[PreChorus]
Very soon you go see glory, glory
Jaiye lo full dripping ′cause
If you be no thinking, I be no sleeping
Sáré té BTC 'cause
Money don enter, ka sha 60-40
[Verse 3]
Lifestyle feeling pompous
Live life and I′m cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o
Money, money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owó tọ pọ mofe rale o
Make your blessings come my way
Lifestyle feeling pompous
Live life and I'm cautious
Kọ gbọ nǹkan nǹkan o
Go hard like a gun shot
Ọrọ pọ, mi o le so tan o
Tori mo stubborn o
[Outro]
Bang′
Banga
Written by: Emmanuel Samuel Oluwatosin

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...