album cover
Pluto Party
Music
Pluto Party was released on September 9, 2025 by Shodaddi, distributed by Mayvibe Limited as a part of the album I’m That Guy
album cover
Release DateSeptember 9, 2025
LabelShodaddi, distributed by Mayvibe Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shodaddi
Shodaddi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mogaji Olushola Emmanuel
Mogaji Olushola Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shodaddi
Shodaddi
Executive Producer

Lyrics

247 I Dey find money go where e Dey
Omo life na one I no fit use my life Dey play
Make I make money make everyday be holiday
Me I want to party make I party all the way..
Me I want to party
Party after party
Me I Dey the mood e be like say I Dey for Pluto
Me I want to party
Party after party
Me I Dey the mood e be like say I Dey for Pluto
Gbe mi de be
Ba mi de be
All my haters make dem fuvka si be
You see my life I no dey send
Anybody me I just Dey do my thing
Gbe mi de be
Ba mi de be
All my haters make dem fuvka si be
You see my life I no dey send
Anybody me I just Dey do my thing
I reject poverty na calamity
Many things wey my eyes don see
Omo ogbon I get clarity
Take your pity go and meet charity
Oya gimme this
Oya gimme that
Gimme cannabis make i just Dey sha
Many haters but some love me sha
Thank God for my life
Me I want to party
Party after party
Me I Dey the mood e be like say I Dey for Pluto
Me I want to party
Party after party
Me I Dey the mood e be like say I Dey for Pluto
Gbe mi de be
Ba mi de be
All my haters make dem fuvka si be
You see my life I no dey send
Anybody me I just Dey do my thing
Gbe mi de be
Ba mi de be
All my haters make dem fuvka si be
You see my life I no dey send
Anybody me I just Dey do my thing
Written by: Mogaji Olushola Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...