album cover
Untele
Music
Untele was released on November 21, 2025 by Shodaddi, distributed by Mayvibe Limited as a part of the album Untele - Single
album cover
Release DateNovember 21, 2025
LabelShodaddi, distributed by Mayvibe Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM83

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shodaddi
Shodaddi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mogaji Olushola Emmanuel
Mogaji Olushola Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shodaddi
Shodaddi
Executive Producer

Lyrics

Be like state of confusion
Me wey dey try find solution
But dem wan dey jump into conclusion
Dem dey talk isokuso
But dem no know say na God dey push us
Many times wey man go dey down
Say na God dey lift and elevate us
Many times wey dem don fake us
Be like state of confusion
Me wey dey try find solution
But dem wan dey jump into conclusion
Dem dey talk isokuso
But dem no know say na God dey push us
Many times wey man go dey down
Say na God dey lift and elevate us
Many times wey dem don fake us
life is yolo
So i dance away my sorrow
Yi pa pa yi pi
Yi pi ya yo
I dey Ontop Kilimanjaro
Oya feel my
Untele unte
Oya dance my untele unte
Make you chop my untele unte
Make dem love my untele unte isiamanya
Be like state of confusion
Me wey dey try find solution
But dem wan dey jump into conclusion
Dem dey talk isokuso
But dem no know say na God dey push us
Many times wey man go dey down
Say na God dey lift and elevate us
Many times wey dem don fake us
Eh
just dey live my life like a movie
Me i no send anybody
Ahh wanna get plenty money
Make i live large
Make dem feel my
Untele unte
life is yolo
So i dance away my sorrow
Yi pa pa yi pi
Yi pi ya yo
I dey Ontop Kilimanjaro
Oya feel my
Untele unte
Oya dance my untele unte
Make you chop my untele unte
Make dem love my untele unte isiamanya
Written by: Mogaji Olushola Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...