album cover
Kilometers
2
Music
Kilometers was released on October 31, 2025 by Shodaddi, distributed by Mayvibe Limited as a part of the album Kilometers - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelShodaddi, distributed by Mayvibe Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shodaddi
Shodaddi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mogaji Olushola Emmanuel
Mogaji Olushola Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shodaddi
Shodaddi
Executive Producer

Lyrics

When i dey work kilometers
Make i try see 100meters
Me i just want to live my life
i dey chill out i no bother
Who get God no dey fear
Na why i dey do my my owni best
Make i just give God all the rest
Heaven help does who help themselves
Ahn ahn
I dem dey feel my music ahn ahn
Na why i dey blow my trumpet paran
I dey find the raba
Make i no go
Make i no suffer ahn ahn
Ahn ahn
I dem dey feel my music ahn ahn
Na why i dey blow my trumpet paran
I dey find the raba
Make i no go
Make i no suffer ahn ahn
Nothing wey concern me
All i need is the money
Make i spend on my mummy
Getting paper
I dey…..
Jeru Jerusalem
Dey find my way
So i sing am inside this song
Written by: Mogaji Olushola Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...