album cover
Street
8,765
Music
Street was released on September 25, 2025 by Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited as a part of the album Greatness IV
album cover
Release DateSeptember 25, 2025
LabelNeptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Lyrics

[Intro]
Greatness!
Timbum with the melody
Here we go!
Baddest
DJ Neptune
Hit me
[Verse 1]
No be say e plenty but we dey live happily
I don try my gee may God bless my melody
Anoti, anoti you can ask about me
Anything wey I see I keep to my self lowkey
[PreChorus]
Many don die because street is bitter
Many run mad tori wọn ṣe ritual
I no get choice ni mo ṣe dọrẹ loader
Mo fẹ lọ far, mo fẹ di baller
Many don die because street is bitter
Many run mad tori wọn ṣe ritual
I no get choice ni mo ṣe dọrẹ loader
Mo fẹ lọ far, mo fẹ di baller
[Chorus]
Hmmm yeh
Oh ah oh ah oh ah oh ah oh a
Gbẹdu delẹ araye ẹ wa wo wa
Ọmọ o ṣiṣẹ o fẹ ma gbadun wa
Mi o bọla n le jọ alakoba
[Verse 2]
Ye, daddy n pe mi, mummy n pe mi
"Mu owo wale ṣo gbọ ọmọ mi"
Wetin no reach go still plenty
Ọrọ pọ but I say nothing
Ọlọrun mi, jọ wa gba mi
Kosi kosi, ma jẹ o ba mi
Ọba Illahi, ọba to lẹmi
Make I no lost in my journey
[Verse 3]
For my own side gee
I no fit lie we no do one thing
Ba ṣe n kọrin ye, la tun n wa more wins
O ṣa mọ street no funny
Destiny helper where have you been?
Do me wonder wey go loose my steeze
Na God blessings I dey receive
Towo ba de show love for the street
I be wokaholic but no be drink
Different partten different melody
DJ Neptune tell me say I dey sing
Going places just base on believe
Holy father
[PreChorus]
Many don die because street is bitter
Many run mad tori wọn ṣe ritual
I no get choice ni mo ṣe dọrẹ loader
Mo fẹ lọ far, mo fẹ di baller
Many don die because street is bitter
Many run mad tori wọn ṣe ritual
I no get choice ni mo ṣe dọrẹ loader
Mo fẹ lọ far, mo fẹ di baller
[Chorus]
Hmmm yeh
Oh ah oh ah oh ah oh ah oh a
Gbẹdu delẹ araye ẹ wa wo wa
Ọmọ o ṣiṣẹ o fẹ ma gbadun wa
Mi o bọla n le jọ alakoba
[Outro]
Oh ah oh ah oh ah oh ah oh a
Gbẹdu delẹ araye ẹ wa wo wa
Ọmọ o ṣiṣẹ o fẹ ma gbadun wa
Mi o bọla n le jọ alakoba
Soundz of Neptune
Written by: Mujeeb Oladimeji, Patrick Imohiosen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...