album cover
album cover
Amin was released on September 25, 2025 by Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited as a part of the album Greatness IV
September 25, 2025
LabelNeptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
LanguageEnglish
BPM199
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Greatness!
Timbun with the melody
It’s Reehaa
DJ Neptune
Hit me!
[Verse 1]
Everyday I wake up and I stand up on my feet
Them go think say na make up but I know wetin I go be
Everyday I wake up and I stand up I dey see
People think say na fake luck but I know wetin I go be
[PreChorus]
Cus na this same life wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh Lord have mercy
Ko ṣọla have mercy
Even if you carry on you fit to live forever
But I swear all die na die
[Chorus]
Amin aṣẹ, amin amin
All my prayers dey answer
Amin aṣẹ, amin amin
Make I dey live life proper
Amin aṣẹ, amin amin
Emi o ma dẹ lọta
Amin aṣẹ, amin amin
Oh amin amin
Amin aṣẹ, amin amin
Amin aṣẹ, amin amin
[Verse 2]
If no be today
Then tomorrow go dey
Cus I no fit loose guard o all my hustle go pay
All my hustle go pay
Me I no get enemy I no wan see gobe (Gobe)
Ma gbere mi fẹlomi
Problem no be my forte
[PreChorus]
Cus na this same life wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh Lord have mercy
Ko ṣọla have mercy
Even if you carry on you fit to live forever
But I swear all die na die
[Chorus]
Amin aṣẹ, amin amin
All my prayers dey answer
Amin aṣẹ, amin amin
Make I dey live life proper
Amin aṣẹ, amin amin
Emi o ma dẹ lọta
Amin aṣẹ, amin amin
Oh amin amin
Amin aṣẹ, amin amin
Amin o, amin amin eh
Amin aṣẹ, amin amin
Oh eeh, amin amin
Amin aṣẹ, amin amin
Oh, oh, oh, amin amin
Amin aṣẹ, amin amin
[Outro]
Greatness!
Neptune
Sounds of Neptune
Written by: Patrick Imohiosen, Rihanat Ajala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...