album cover
Taliban
2,616
Music
Taliban was released on September 25, 2025 by Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited as a part of the album Greatness IV
album cover
Release DateSeptember 25, 2025
LabelNeptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM148

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ Neptune
DJ Neptune
Lead Vocals
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Imohiosen
Patrick Imohiosen
Composer
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
though
though
Co-Producer
ugly
ugly
Co-Producer

Lyrics

[Intro]
Greatness!
DJ Neptune
Hit me
[Verse 1]
I be baddo
Call me Rambo
Emi Dragon
C7 Ronaldo
Beg your pardon
No dey fumble
Money full for my Lambo'
Fashion Raman Jago
[PreChorus]
I dey for jungle
Know say I be terror
Try me na error
Una no dey fear God
Dem dey call war
Know sey I be terror
Try me na error
Ṣe you no dey fear God
[Chorus]
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
[Verse 2]
Dem know
Dem no fit carry my load
Na me dey hold remote
Non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
All of them go comport
Make them shut up their mouth
[PreChorus]
I dey for jungle
Know say I be terror
Try me na error
Una no dey fear God
Dem dey call war
Know sey I be terror
Try me na error
Ṣe you no dey fear God
[Chorus]
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
[Outro]
Greatness
Taliban
Neptune
I’m a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I’m a Taliban
Written by: MCDONALD ADOTEY BRAIDE, Patrick Imohiosen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...