album cover
Solo
album cover
Solo was released on November 21, 2025 by TKM Entertainment as a part of the album ZaZa Fest - EP
November 21, 2025
LabelTKM Entertainment
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Intro]
Pepeneda peneda
Handle your graph I dey town
Body wonderful no doubt
No touch am emi lo kan
Onono, ah
[Verse 1]
Diet wey balance na money kill am
Give Uche bonus for the referral
Definitely black sheep for umunna
Angẹli on all white like Saruman
Looking for an edge stay for my corner
Honey and Russian dey, LA dangbana dey
To the moon take am international
Onono
[Verse 2]
2am active highly nocturnal
Tile, what ya say, what ya say, what's the 411?
I like to create my utopia
Anything you like dey indulge for my cabana
There's is nothing under the sun wey dey new
Eskimo and Caucasian available
I buy this shoe when dollar never come down
No go whine hope say 4k dey for the camcorder
You dey finish work collect Mountain Dew
I see wetin you dey do continue
E suppose dey jama till afternoon
What's the hullabaloo?
Ọnọmẹ nothing is impossible
Tranquility don cover all the shekens
No reason am everybody here sẹkẹ
[Chorus]
Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen the street is cold
No dey give me headache, baby mi baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Ahh, baby o
[Verse 3]
Run am transfer for my jersey na number 9
No be coma, no be koni koni, I dey on vibes
Anytime I need am
E dey for on demand
I gats to be the man
Man gats to be leader
[Verse 4]
Call me when you need deliverance I go rally
My army plug na one of one he boot na Kenzo
Funds dey the parcel cos awareness like 'Pe Paso'
Hmm, hmm
[Chorus]
Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen the street is cold
No dey give me headache, baby mi baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Baby mi, baby mi, fẹsẹ jo
Ahh, baby o
Written by: Harrison Ekunwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...