album cover
Shake am
485
Music
Shake am was released on November 27, 2025 by Chella Music / 222 Ent. as a part of the album CHELLA CHANT
album cover
Release DateNovember 27, 2025
LabelChella Music / 222 Ent.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM127

Lyrics

[Chorus]
Sweet melody
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body
[Verse 1]
Oya comot body for the people wey get the body
you no get body you de put body for people wey get body
your boobii go touch my brokus you must tell me what you want aaaa
comot body for the people wey get the body
you no get body you de put body for people wey get body
your boobii go touch my brokus you must tell me what you want aaaa
[Chorus]
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body
[Verse 2]
Even if you no get nyash
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake your ukwu Shake am Shake am Shake am
Even if you no get nyash
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake your ukwu Shake am
[Chorus]
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body
[Verse 3]
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake your ukwu Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am Shake Shake Shake Shake Shake Shake Shake
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...