album cover
Run Come
15,383
Afro-Beat
Run Come was released on November 19, 2025 by Deeplive Africa as a part of the album Run Come - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
01:55 - 02:00
Run Come was discovered most frequently at around 1 minutes and 55 seconds into the song during the past week
00:00
00:40
01:10
01:30
01:55
02:10
00:00
02:23

Credits

PERFORMING ARTISTS
siicie
siicie
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
siicie
siicie
Lyrics
Beatz vampire
Beatz vampire
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatz vampire
Beatz vampire
Producer

Lyrics

If you die, I die with you
And when you tell me to wake up, surely Anor go do
If you fall, I stand by you
Me I don fool for wetin Love dey make I do
My love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
See my love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Baby please if you leave me Anor go gree
Tell me 1 gh 1 gh sef you still go dey
Baby please if Don leave me my heart go bleed
And I won’t know and I won’t know what to do
My love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
See my love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Written by: Beatz vampire, siicie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...