album cover
Umbrella
album cover
Umbrella was released on October 30, 2026 by Drunken Tribe Music (DTM) as a part of the album Drunk On Vibes - EP
October 30, 2026
LabelDrunken Tribe Music (DTM)
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Cemtemba
Ah
As a man dey darkness he dey find light o
Comot body (hia)
And I come in silence I no come fight o
Say the gbege tight o (Gbege tight o)
But e no easy at all dem no picky my call
They no pity my purse I no see Tina chop
I no see chinazor
As I no reason am long you no fit kill my gut o
If life na dies I no fit feel among
Na so your people talk
Never never never never
You no fit put yourself under my umbrella
No fit kill yourself aje
You no fit kill your self gbagbe
Everybody get him shoulder
But na weytin you carry go dey matter
No go kill yourself my G
No go kill yourself ah ayy
Never never never never
You no fit put yourself under my umbrella
Everybody get him shoulder
Weytin you carry go matter
Man I just dey get off the phone with my doctor
The man dey tell me say wassup
I no fit die make I lock up
So I lock up aje
I dey find my way dem dey talk say na long journey
My people laugh no dey trust worthy
E no go funny when you call mommy
As I dey nine make I no dey go zero
And I dey fight cos I carry my sword o
And I dey blind o I dey waka with rod o
Make I no go fall o na person I follow
Never never never never
You no fit put yourself under my umbrella
No fit kill yourself aje
You no fit kill your self gbagbe
Everybody get him shoulder
But na weytin you carry go dey matter
No go kill yourself my G
No go kill yourself ah ayy
Never never never never
You no fit put yourself under my umbrella
Hmm hmmm
Everybody get him shoulder
Weytin you carry go matter
As I dey nine
Make I no dey go zero
And I dey fight
Written by: Raymond Olamide Bakare

Loading...