album cover
Monisuru
Music
Monisuru was released on December 12, 2025 by Independent as a part of the album Waves and Rhythm - EP
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jxremy
Jxremy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jeremy Ojieh
Jeremy Ojieh
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Jeremy Ojieh
Jeremy Ojieh
Producer

Lyrics

I've been on my grind since sunrise
No be small thing, but I dey hold faith
When the light shine, dem go show face
But when e dark, dem go disappear
Sometimes I talk to God for my mind
I no dey ask for too much, just peace
When I close my eyes, I still dey see
All the ones wey no believe in me
All the pain don teach me calm
All the loss don make me wise
Na the lonely nights dey form
The man wey I be inside
I no fit pretend say I dey alright
When my chest still heavy like this
I no fit pretend say I don heal
When the wound still dey open small
But I still waka through fire
Like say e no burn me
(Oluwa mi, mo dúpẹ́ – My Lord, I'm grateful)
I don lose friends to the fast life
Some to pride, some to fake love
I Lock my heart with padlock
But still dey show love like say e cheap
Mama talk say make I watch my crowd
Trust the silence more than the sound
I find my peace no be for noise
Na inside me I find am down
If you see me quiet, I dey focus
Everything I lose don make me whole
I no dey chase light, I dey glow myself
I no dey find crown, I dey build my own
(Ayé mi ma dáa, ní orúko Jesu – My life will be good, in Jesus' name)
I no fit pretend say I dey alright
When my chest still heavy like this
I no fit pretend say I don heal
When the wound still dey open small
But I still waka through fire
Like say e no burn me
No pretend, no disguise
What's real go last
Even when pain wan choke
Mo ní sùúrù (I get patience)
Peace still dey my inside
Written by: Jeremy Ojieh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...