album cover
Divine
Music
Divine was released on December 12, 2025 by Independent as a part of the album Waves and Rhythm - EP
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM65

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jxremy
Jxremy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jeremy Ojieh
Jeremy Ojieh
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Jxremy
Jxremy
Producer

Lyrics

All your friends just Dey talk
Dem talk cause dem never see you love
Woah woah (yeah yeah)
Your love divine
Baby your love divine
And e Dey for me eye
Na your type I Dey find
Say your love divine
Baby Your body divine
Cause of you, na why I Dey smile
Say Na you I dey find
See, I'm lost in your beauty
Loving you go be my only duty
Everything I give you is a new thing
Yeah, only you I dey like see
Sey you know, only you I be texting.
Nobody dey give this kind feeling
Na your type I Dey find,
Everything I need, e dey for your hand
See E be youuuu
Wey dey burst my brain
Only you wey fit make a man craze
Girl you make me lose control
You make me leave everything for you
See, steady on my kush
You know man no fit lose,
Yeah
I Dey stroll for yard when I jam this fine wine
I dey think about this girl too much, na everytime
So I tell the girl, baby Abeg make we collide,
Netflix and chill, you go really like the vibe
Yeah
All these I dey do, no be my normal way
But for you, aswear I ready to change
This girl slim and sexy
Face dey, front dey, Omo here back juicy
The way I dey like am, na so she just be
Told her 'I want you for myself'
 she talk say I greedy but
She like me die, tell me how e wan be
Until I meet you, I been no wan marry
Cause na you I de find
Your love divine
Baby your love divine
And e Dey for me eye
Na your type I Dey find
Say your love divine
Baby Your body divine
Cause of you, na why I Dey smile
Say Na you I dey find
Written by: Jeremy Ojieh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...