album cover
Stamina
album cover
Stamina was released on December 12, 2025 by Independent as a part of the album Waves and Rhythm - EP
December 12, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM157
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Many gals are fine, but girl you the finest
Omo to Shan, fine girl we've been vibing
Many bad boys, but she say me baddest
Fine wine, say she catching feelings
Me a badman , let our bodies do the talking
Intoxicating, say her body fit to high me
Give her good love wey I know she be needing
The way she moving, bad girl no fit leave me
Many many Gs, but I know na me she choosing
Say she no dey reason,
Wetin badmen dem talking
But as a sharp guy, keep me top on me flows
Emi ghan ghan, fast life, we no slow!
Stamina, she want my stamina
Cos I Dey knack her like an animal
She don Dey fine me now,
She want to tie me down
Kele say she don Dey find extra
Stamina, she want my stamina
Say she see me like a foreigner
She don Dey fine me now,
She want to tie me down
But these days I don Dey popular
Sweet love, Sensation
Cause I give her Sweet love, Sensation
Omoge, Kilode, wetin dey shele?
Me dey tell you say tonight, Omo no lele
I'll be ur fish I wanna swim in ur ocean
Your booty fat I wanna run you my lotion
Girl you so fine, just gimme your social
I wanna talk to you I'll eat you out later
Me I come clean nobody for the setting
For the setting go fit gimme this your body
 Too much energy girl you're killing me softly
Take it easy or I won't make it mami
Stamina, she want my stamina
Cos I Dey knack her like an animal
She don Dey fine me now,
She want to tie me down
Kele say she don Dey find extra
Stamina, she want my stamina
Say she see me like a foreigner
She don Dey fine me now,
She want to tie me down
But these days I don Dey popular
Sweet love, Sensation
Cause I give her Sweet love, Sensation
Omoge, Kilode, wetin dey shele?
Me dey tell you say tonight, Omo no lele
Written by: Jeremy Ojieh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...