album cover

Asa

World2025
album cover
Asa was released on August 15, 2025 by Kycker Music as a part of the album Lumen - Single
ReleasedAugust 15, 2025
LabelKycker Music
LanguageEnglish
BPM195
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Chorus:
 Asa asawana o
Me i no want wahala
If you need me girl
make you lemme know
I no want no yawa o
Baby look me dada
I no like palava
Heard you got a man
i no dey for fight
I no be jack Bauer o
Verse :
It’s 4:30 in the morning
Blowing my phone up like i dey owe you
 said you’re the one for me
But I’ve seen you with somebody
The kele wan dey for my corner gon gon
Say make we go chill for apartey or lor lor
She go do anything for me
Abegi no kill somebody
Can’t lie her body fire o
But me i dey avoid kasala o
Sending streaks every hour aa
A queen way don fall for a badman o
She got her own raba o
But na me way she want to feel dada o
This na taboo cus you’ve got a man
Chorus:
 Asa asawana o
Me i no want wahala
If you need me girl
make you lemme know
I no want no yawa o
Baby look me dada
I no like palava
Heard you got a man
i no dey for fight
I no be jack Bauer o
Written by: David Morakinyo

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...