album cover
E2CLEAR
8
Hip-Hop/Rap
E2CLEAR was released on February 11, 2026 by Profound Music as a part of the album E2CLEAR - Single
album cover
Release DateFebruary 11, 2026
LabelProfound Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chukwudalu Juaase Okoli
Chukwudalu Juaase Okoli
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudalu Juaase Okoli
Chukwudalu Juaase Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KESPAR
KESPAR
Producer

Lyrics

Ehen
Break one bottle for e head make e clear
Use megaphone if dem form unaware
Dem no go fit whine me see as my eye red
E too clear
E too clear
E too clear
Ehen
I no Dey hide update share am for them
Make boys know say it's popping over here
Future too bright so dem no go wan near
E too clear
E too clear
E too clear
Ehen
Dem say make we no beat pikin me I no Dey hear
Flogging all these kids that thinking that they my peers
And it appears they all aware cause I'm very clear
The girlies they come in pairs
Shey you no dey hear
dem no fit overlook am the matter too clear
I too fresh In one look they are all ears
But Na grind full my mind
Overworking so I go flex in due time
I Dey battle loneliness Because I no Dey get time
All these kele's go Dey reason me one kind
Even though they too fine and I don't mind
Make dem first wait I gatts grind with one mind
I no Dey be
the grind is nonstop my time too near
But no near me if your own mind never clear
When the money lap all the babes go still Dey there
You wan check
Support now cause I be sure bet
Sure odds on my head
I make the type of moves Chris brown would do instead
Don't need your hype I got my own instead
Ginger me fast make I press this bread
Ehen
Break one bottle for e head make e clear
Use megaphone if dem form unaware
Dem no go fit whine me see as my eye red
E too clear
E too clear
E too clear
Ehen
I no Dey hide update share am for them
Make boys know say it's popping over here
Future too bright so dem no go wan near
E too clear
E too clear
E too clear
Written by: Chukwudalu Juaase Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...