album cover
AJAH
2
Hip-Hop/Rap
AJAH was released on April 21, 2026 by Chuks Profound as a part of the album AJAH - Single
album cover
Release DateApril 21, 2026
LabelChuks Profound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chuks Profound
Chuks Profound
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudalu Juaase Okoli
Chukwudalu Juaase Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pro:found
Pro:found
Producer

Lyrics

I dey pay my dues so I go get my rabba
We dey grind non stop all the way from Ajao estate to Ajah
I dey try blow you wan come dey yarn me dust
Ma fun Eni blow wa gba
You go pay me bros no fit whine me, me wey dey come straight from Ajah
Ma fun eni blow wagba
I dey try get my rabba

Ehen
For this hot sun you wan come dey whine me
I no wan dey hear nonsense for here
You go commot first, Me I too fresh I no fit dey try explain myself
For where
No go vex me abeg
Do normal arrange yourself
Gbagbe e
If you wan whine me gatts do am with sense
If e make sense I no take offense
Na streets we Dey everybody want bread
But that no mean say you fit use my head
At all
Boys Dey wey go mend your jaw
Ajah boys no be ajebo
Make I no go put your matter on call
Oloun
Here no be mainland we Dey Adesanya
And men still stand
The doings e too grande e too big dem no go fit stand
I Dey set trends, you Dey gist am
You Dey love babe I Dey feast on am
I'm best for the bidness like McMahon
Bouta blow the game up no hindrance
On God
I dey pay my dues so I go get my rabba
We dey grind non stop all the way from Ajao estate to Ajah
I dey try blow you wan come dey yarn me dust
Ma fun Eni blow wa gba
You go pay me bros no fit whine me, me wey dey come straight from Ajah
Ma fun eni blow wagba
I dey try get my rabba
We dey grind non stop all the way from Ajao estate to Ajah
I dey try blow you wan come dey yarn me dust
Ma fun Eni blow wa gba
You go pay me bros no fit whine me, me wey dey come straight from Ajah
Ma fun eni blow wagba
Written by: Chukwudalu Juaase Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...