album cover
Flenjor
1
Hip-Hop/Rap
Flenjor was released on September 18, 2024 by Independent as a part of the album Through My Eyez
album cover
Release DateSeptember 18, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chuks Profound
Chuks Profound
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudalu Okoli
Chukwudalu Okoli
Composer

Lyrics

Shayo dey
Rice e dey
Kpomo dey
Beans e dey
Call all your friends dem make we dey
Me I wan dey flenjor all the way
Shayo dey
Rice e dey
Kpomo dey
Beans e dey
Call all your friends dem make we dey
Me I wan dey flenjor all the way
From Sunday to Saturday
Me I just wan dey on holiday
Sapa no fit kill my joy today
I go just dey flenjor all the way
We get fresh meat in the house (oh yeah)
We get big fish in the house (Ejanla)
Wey gather with drinks in the house
Cause problems no dey finish so tonight
We must dey alright
Fine fine babes in the house (opor oh)
Front row seats in the house (Oya now)
Everything you need it’s on the house (oh yeah)
Oya call those other babes wey wan chill make we go dey alright
Money don enter so we dey on fresh
Bring one coke and henny make e hold my body first
Food e don too choke but nevertheless
Order more, people still dey come
Abi make I sign check?
Shayo dey
Rice e dey
Kpomo dey
Beans e dey
Call all your friends dem make we dey
Me I wan dey flenjor all the way
From Sunday to Saturday
Me I just wan dey on holiday
Sapa no fit kill my joy today
I Go just dey flenjor all the way
Put salad and cream by the way
With moi moi and jollof rice on my plate
Ehen give me handkerchief for my face
I never chop since day break
E don tay wey I dey okay
And I go like carry takeaway
Tell Aunty shade say small chops never dey
We still dey no worry more still dey come on the way
With fine babes wey gather dey, for the place,
e too choke you dey craze
Carry your bad vibes from here
I don’t need no complaining no too dey think for here
My future go dey alright make I enjoy myself For the year
You fit dey think but sha no bring am come here
cause for here
Shayo dey
Rice e dey
Kpomo dey
Beans e dey
Call all your friends dem make we dey
Me I wan dey flenjor all the way
From Sunday to Saturday
Me I just wan dey on holiday
Sapa no fit kill my joy today
I Go just dey flenjor all the way
Shayo dey
Rice e dey
Kpomo dey
Beans e dey
Call all your friends dem make we dey
Me I wan dey flenjor all the way
From Sunday to Saturday
Me I just wan dey on holiday
Sapa no fit kill my joy today
I Go just dey flenjor all the way
Written by: Chukwudalu Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...