album cover
Money
14,307
Pop
Money was released on November 3, 2025 by Hotkeed under exclusive license to Doki Music as a part of the album Never Fold
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:05 - 00:10
Money was discovered most frequently at around 5 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:15
01:05
01:20
01:25
01:30
01:50
02:00
02:25
00:00
02:40

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hotkid
Hotkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adisa Moshood Adeola
Adisa Moshood Adeola
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Swankii
Swankii
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Omo see my brother make I reason you
Woni eni to Juni lo le juni nu
I know death is inevitable
But before I go Biko make my life Dey meaningful
[Verse 2]
I swear they still don’t understand me
Cause Raba no Dey all this **** just Dey whine me
Well
I know when it’s my time
Ajeh congratulations plenty wey dem go type
[Verse 3]
So many voices all up in my head
I don’t wanna see my mama beg
And it gat me screaming God abeg
I just wanna make this cash cause
[Chorus]
Wetin make Ebuka do fraud?
Na money
Wetin make Amarachi do hook up?
Na money
Na wetin Dey give me goosebumps?
Na money
Why my landlord give me missed calls oh yh?
Na money
Wetin make dealer Dey sell level?
Na money
Biko wetin make dangote get level?
Na money
Na wetin Dey sort every bills?
Na money
Wetin be my Happiness pills?
Na money
[Verse 4]
See Omo na where money Dey I Dey
Na everytime I Dey fast and pray
Bless me make I turn aprachapre
Cause men don Dey ball since Abacha Days
Make I get the funds just Dey lowkey
When I pull up make them call me OG
Because if Raba no Dey dem go ghost me
Make I no see wetin go make Lucky Udu post me
[Verse 5]
But they still don’t understand me
Cause Raba no Dey all this **** just Dey whine me
Well
I know when it’s my time
Ajeh congratulations plenty wey dem go type
So many voices all up in my head
I don’t wanna see my mama beg
And if gat me screaming God abeg
I just wanna make the cash cause
[Chorus]
Wetin make Ebuka do fraud?
Na money
Wetin make Amarachi do hook up?
Na money
Na wetin Dey give me goosebumps?
Na money
Why my landlord give me missed calls oh yh?
Na money
Wetin make dealer Dey sell level?
Na money
Biko wetin make dangote get level?
Na money
Na wetin Dey sort every bills?
Na money
Wetin be my Happiness pills?
Na money
Written by: Adisa Moshood Adeola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...