album cover
Patience
album cover
Patience was released on March 27, 2026 by Black Diamond Collective as a part of the album Body Language
March 27, 2026
LabelBlack Diamond Collective
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[I'm tryna drive you Krazy]
Dem say love don't cost a dime
But right now e dey cost an arm and a leg
Can we take it one at a time
Cos if I die now nobody's raising the dead
Na you I dey think of
Before we link up
How to take you to the city wey you think of
Na you I dey dream of
Anytime I wake up
I be like take me back to sleep I no wan wake up
These girls dem no dey get patience
As I dey fight for the streets you wan dey wear latest
I know say you still dey get interest
But with the way you dey move
You wan dey long process
Sometimes e no go dey pocket
But I dey grind everyday make I meet budget
I hope say you still dey get interest
Say I go like make you take am easy, Bridget
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Say all the money wey me I dey send you
Say my papa sef never see I dey send you
Many many things wey I for like do
But if I do am for you now you no go tell me thank you
See
Nitoripe me I don love up
Koma soro lo mi o fi ele nor
Malo rope mi o mor boshenlo
I just dey keep my cool cus I do it for love
These girls dem no dey get patience
As I dey fight for the streets you wan dey wear latest
I know say you still dey get interest
But with the way you dey move
You wan dey long process
Sometimes e no go dey pocket
But I dey grind everyday make I meet budget
I hope say you still dey get interest
Say I go like make you take am easy, Bridget
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Patience ah patience
Aswear dem no dey get patience
Written by: Lazarus Shiinyi Uger
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...