album cover
album cover
Most Wanted was released on March 8, 2026 by Bhang Music Ent as a part of the album Nene - EP
March 8, 2026
LabelBhang Music Ent
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

S high baby
I like them tall no be frog jump
Baby calm down no Dey form thug
I go drive you if you form boss (bus)
He no Dey hard you , you don Dey pompous jhoor jhoor jhoor
Shey ori mi
Hennessy for my cup and am rolling weed
Mo de ni omo tole ku nitori mi
You know hard girl no Dey love and it’s only me
I stand corrected
Sit down for pride
What’s your color
Ginger or whine
Yah yah
Lights camera action
Me i don’t care
I Stick my tongue
in a mannerless fashion
But when you’re there i’m gone
O din din Hard girl is now giving ba na na na
 
Say the life that am leaving is perfect
Just flex , no stress I special I confess
Shey kin shey kini shey fun won
Am wanted
Me I just want to be living
perfect
Stay fresh
No sweat
Controlla, emi Empress
Looking for Ladé…
It’s a hard knock life already
Omolomo I no fit kill myself o (I no fit kill myself)
Put body for what I believe in
Why I no go ginger my self
When I show themma notice (notice)
I come correct and they know this (know this o)
All paid for we no Dey do lease
Se le ma riran wo
Ti won ba gbewa gbas
Mo ma fun won Gbos
Put am for their body and I still compose
Anyhow e be I go get my doe
Sideline who? You must be a joke yahh
Say the life that am leaving is perfect
Just flex , no stress I special I confess
Shey kin shey kini shey fun won
Am wanted
Me I just want to be living
perfect
Stay fresh
No sweat
Controlla, emi Empress
All eyes on me most wanted
Say the life that am leaving is perfect
Just flex , no stress I special I confess
Shey kin shey kini shey fun won
Am wanted
Me I just want to be living
perfect
Stay fresh
No sweat
Controlla, emi Empress
All eyes on me most wanted
Written by: Ayomide Sanyaolu, Blessing Akiode, Oyetundun Omolade, Seyi Awonuga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...