album cover
Diamonds
album cover
Diamonds was released on April 17, 2026 by RainLabs as a part of the album Super Kid
April 17, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Pressure pressure diamonds on the way
The thing wey dey come me i no fit talk
Tell her make she lap and she tell me yaahn
Zoomin everyday man i no fit stop
Pressure pressure diamonds on the way
Super kid fly me i no go fall
Tell her make she lap and she tell me yaahn
Zoomin everyday man i no fit stop
Yo
When they see the boy they wonder
Na who dey Na who dey your corner
Everyday sey na God dey run am
No be sey na me sabi pass o
No be sey na me carry times two
Kilode Kilode omo no be fight o
Uh woah omo no be fight
Uh woah omo no be fight fight
Pressure pressure diamonds on the way
Super kid fly me i no go fall
Tell her make she lap and she tell me yaahn
Zoomin everyday man i no fit stop
Yeah as i dey waka waka
Me i dey find my cheese
Cos if i tell you sey me i dey H
Shey you go tell me sey me i don come
Yo, make you no carry me for mind
Shey you know the vibe hahh
No be chise uhuh
I sey no be lie
Omo wetin dey sup
Wetin my heart wish for
Everyday make the boys dey ball
Make fa- Make family chop
Make family chop
Make we no chop insult
Omo bebenlo
Omoge sey kilofe gan
Left rumuibekwe for like how many years fuck
Pressure pressure diamonds on the way
The thing wey dey come me i no fit talk
Tell her make she lap and she tell me yaahn
Zoomin everyday man i no fit stop
Pressure pressure diamonds on the way
Super kid fly me i no go fall
Tell her make she lap and she tell me yaahn
Zoomin everyday man i no fit stop
Yo
When they see the boy they wonder
Na who dey Na who dey your corner
Everyday sey na God dey run am
No be sey na me sabi pass o
No be sey na me carry times two
Kilode Kilode omo no be fight o
Uh woah omo no be fight
Uh woah omo no be fight fight
pressure pressure
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...