album cover
Healer
album cover
Healer was released on April 17, 2026 by RainLabs as a part of the album Super Kid
April 17, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Wetin no concern me when I dey find my peace, aje
As I dey shine my teeth
(I go surprise you)
You know that kind thing
You know
(You know)
I know
(I know)
Say nobody wey fit stop me gan-an
As I dey, as I dey, as I dey
Anything wey no dey for me make e no find me ah
[Chorus]
Cos if I dey lock up man I'm done with that
I dey try invest in wetin go do me well
Who wan shenk me?
Tell them sey dem no fit return
Yeah, yeah
Who wan dey now?
Tell me say who wan dey now?
Who wan dey see when I dey tear my rizzla?
When I dey down ṣe you go be my healer
Ṣe you go be my healer
Ṣe you go be my healer
[Verse 2]
Super kid with the vibe
I no like to dey look for trouble
I no like to dey give a fuck though, fuck that
I dey fly everywhere na zoom, na zoom
Na zoom
Hooligan shit
When we come we no come with a bouncer
Pretty girl faye, other girls mo gbe
Anyhow owe me I no fit ṣalaye
[Verse 3]
You know how e be yeah
Wetin no concern me when I dey find my peace, aje
As I dey shine my teeth
(I go surprise you)
You know that kind thing
You know
(You know)
I know
(I know)
Say nobody wey fit stop me gan
As I dey, as I dey, as I dey
Anything wey no dey for me make e no find me ah
[Chorus]
Who wan dey now?
Tell me say who wan dey now?
Who wan dey see when I dey tear my rizzla?
When I dey down ṣe you go be my healer
Ṣe you go be my healer
Ṣe you go be my healer
[Verse 4]
Cos if I dey lock up man I'm done with that
I dey try invest in wetin go do me well
Who wan shenk me?
Tell them sey dem no fit return
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...