album cover
Norma
album cover
Norma was released on September 30, 2026 by RainLabs as a part of the album Keep Zooming / Norma - Single
September 30, 2026
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I’m feeling the cruise when i’m vibing
I dey for norma
The killy with the gang when we outside
We dey for norma
Sey kele so pink with her make up she dey for norma
Shawarma, order shawarma
For norma, we dey for norma
Hah me i no dey look face o as i dey find my rabba
Many many, many wan dey wonder why we dey zoom on a normal, yeah
and the kele wey dey come find me na from adis ababa
hah wire
we dey on fire
they just dey watch as
we don dey turn up
Hmm norma, for norma
norma we dey for norma
Hmm Fagbo, wey my cana
hah norma
the gbedu no normal
text me for snapchat
you know the matter ah
tolu abi lope
no dey call her
we dey for norma
Hmm got me feeling my cruise
And the kele she be feeling my blues
I no get money like that o
Just as a chill guy i no get rolex o
But soon finna buy my patek ahah
Just because you meet me for Norma
Kele from yaba wan chop my rabba
Underground girl want to ask for my number
Me i tell her sey make you text me for insta
Oshey
Let me tell you something girl
Anything you want we go faaji o
After the club make we dey fly go
On a lowkey oya gimme that thing aje
Let me tell you something girl
Omoge you know time dey go
She see sey the lifestyle wavy
She say what’s up
I’m active
Where you dey?
We can link at Norma
I’m feeling the cruise when i’m vibing
I dey for norma
The killy with the gang when we outside
We dey for norma
Sey kele so pink with her make up she dey for norma
Shawarma, order shawarma
For norma, we dey for norma
Hmm norma, for norma
norma we dey for norma
Hmm Fagbo, wey my cana
hah norma
the gbedu no normal
text me for snapchat
you know the matter ah
tolu abi lope
no dey call her
we dey for norma
Norma
Written by: Bamaiyi Ibrahim Michika, Victory Nyebuchi Ken-Adele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...