album cover
Akonuche
149,722
Music
Akonuche was released on April 24, 2026 by Azuri as a part of the album KURIMA TOO
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:20 - 00:25
Akonuche was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:40
01:00
01:05
01:15
01:30
01:55
00:00
02:17

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Priesst
Priesst
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Odugbose Caleb Olusegun
Odugbose Caleb Olusegun
Songwriter, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Okwuenu "Dummex" Chukwudumebi Emmanuel
Okwuenu "Dummex" Chukwudumebi Emmanuel
Producer

Lyrics

[Intro]
Ọmọ, both fear and faith
Dey ask you to believe in wetin' you no dey see
Na you go choose
Kurima Sinda
[Verse 1]
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn, me I go change chair
Wetin' dem wan talk, I don't care
God dey my side, I no fear
[Chorus]
I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
[Verse 2]
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
Mission sharp, ko dizzy
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, ṣo ti ri n'sin?
People bad, na the reason
Since 2015, I've been singing
You sef try if e easy
E go sup like dream the type wey you sleep
I swear to God almighty
Popsy go show in a brand new truck, with my mummy in a GAC
Before I find wetin' I see, my mouth no fit talk wetin' I see
From this year, talk to me nicely
Kurima Sinda supremacy
[Chorus]
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Lasgidi to London
This year dem go know say we don come
Written by: Odugbose Caleb Olusegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...