Lyrics

I dey tell you eh Juwonlo on this one again o Kennis Music Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye 12 o'clock in the middle Na my phone ring ring ring ring ring who be dat Na my paddy dem sey make we go go go clubbing Lt's Juwonlo e mo kpe emi gon mi o go rami ri straight to the nite shift Ebi kpe kini mo ri I see This fine shawty for one corner sey she dey feel me eh Omo no time je kama lo wa bami de ile eh Ile mi ni omo aye ka lo se ere se ere Se aye se aye se ere se ere Ka lo se aye se aye Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo At first i been dey think sey the girl na Okpo okpo okpo okpo o Later i come realise sey She just dey, dey, dey show her logo Omo take it slow, cos I dey feel the echo echo Mo ni ko ma ro ra sw ko ma lo ma lo jasi koto You one of a kind dey blow my mind The way you dey wine dey tear me apart I dey tell you I never see this kind of thing before o Wa bami lo ka lo ju nko So nko, ka lo ju ko so nko, ju nko so nko Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye Jo o mr bouncer awon temi fo wo le jo o Mr DJ oya purn the replay Terry G Free me now free me now free me now eh Tile tile oya sodi sodi Oya tile oya sodi sodi Tile je kim fi owo ko nko Tile tile je kim ti nko bo nko eh Na me wey dey ginger your system ginger Na me wey dey swagger your system swa Oya make l wangolo wangolo wangolo wangolo eh Oyi wa ka lo ge ge ge ge Ka lo ge ge ge ge Oya tile je kim ba esere eh ba esere eh Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo aye You go kill me orebe orebe orebe You go kill me omo aye omo aye omo Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Bo se'n gbon gbon gbon Gbon gbon gbon gbon gbon Seun on the beat you say wetin L dem tell you Terry G on the beat Terry G on the beat Kennis Music pon this thing This thing pon the heat Free me haha right now pround system intellectual You know what we do it Kennis Music
Writer(s): Juwonlo Iledare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out