Lyrics

Tiger (Big Dre on the beat) Eruku nla nla, Kasa Chinko Ekun For person like me to fall in love mhen it's really really funny I could be shady and my ways could be cunning Give me your hands let me take you on a journey To accomplish my mission I had to link up with Johnny Woah, your love no go kill me Super arguing na sometimes e dey drill me No be your fault good things don't come easily You bring spice to my life you dey tackle indomie seasoning My head dey turn but e never really scatter Dem don break my heart but e never really shatter We from different worlds but it doesn't really matters I go pump you with love and you'd be getting really fatter, fatter! So mi di ade ori e, nkan ti ba so leni baby ko wo'ri e Take me to mama je kin sánwo ori e To ba lo se'mo mo le para mi n tori e, kaasa I've been calling your phone Anywhere you go I follow Oh baby girl you don't know You don't know that I'd be back tomorrow, oh I dey call you but you no dey pick my grin grin Horn for your gate but you no dey hear my pim pim Plenty animal dey for jungle Wey dey hunt for prey But the tiger needs to think big I for give up but I've been waiting for my turn Mi o duro de shuttle but I've been waiting in the sun You go be mother while I've been waiting for my son I'm ready to fire bullet is waiting in the gun Your body top notch, you gat me love struck Ife mi non stop, I dey sing love song Please check your Dropbox My message don come Love you now, forever even till thy kingdom come Strong and reliable oshey eyan first bank, Follow me now so you won't fall into the wrong hands If love is a crime baby I'm ready to rob bank, Hold my hand and together we can conquer Kaasa I've been calling your phone Anywhere you go I follow Oh baby girl you don't know You don't know that I'd be back tomorrow, oh I dey wait for your love, don dey wait for so long Waiting in the sun till you answer my call I dey wait for your love, don dey wait for so long Waiting in the sun till you answer my call, yeah Your body top notch, you gat me love struck Ife mi non stop, I dey sing love song Please check your Dropbox, my message don come Love you now, forever even till thy kingdom come I've been calling your phone
Writer(s): John Vincent Ighodaro, Olamide Emmanuel Oladipo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out