album cover
Mgbidi
2,861
Hip-Hop/Rap
Mgbidi was released on June 27, 2026 by Thugbloc/effectdistro as a part of the album Material - EP
album cover
Most Popular
Past 7 Days
01:15 - 01:20
Mgbidi was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:15
00:45
01:15
01:35
01:40
01:55
02:05
02:10
02:15
00:00
02:26

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Highstarlavista
Highstarlavista
Performer
Erigga
Erigga
Performer
Omulu Chiedozie Nelson
Omulu Chiedozie Nelson
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omulu Chiedozie Nelson
Omulu Chiedozie Nelson
Composer
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tubase
Tubase
Producer

Lyrics

Nosotras solo vivimos una vez
First of all, I on the Mic Alone
Lavista on the microphone
Omah Lay thinks He's boy alone
No fuga abum curfew on my own
We live once & let live
Anyi n'ebi ndi jege jege
Anyi bu strangers to justice
N'ime my mother land
Petitions here bu fraud
Enwe Greed we can't recall
Soon, soon
Calamity dem go befall
Ibili o o
Ibili kam bili
Mgbidi o o
Mgbidi agbanam nkili
Otuosi masi chikelu uwa
Ife nkwere ekwe na oga eme
Kosiso ya bu oseburuwa
My litany go dey happen
Oliver the coke when u buy u never fit pay
Don't stupid on any given Tuesday who give a fuck wether school Dey
Tools Dey cos I Dey carry am go anywhere I know say fools day
No go Dey swugor big Ogor no mean say sense Dey
Feel say e sharp we hold am Mumu no know where fence Dey
Why u cry now we never start to stab all your lap
Feel say rap mouth Dey dance till Kala start to clap
Na watin Dey happen to people like u on a low
Base on the area we for grow interviewer no Dey show
So when e happen you go know guns start to blow
Fowl no deh crow survival na the goal
Even if I die you no fit win bros
Unwritten laws streets OT
Guided by thugs one glk 17 boys face full
Hilux anyhow e wan be no worry I go chest the plus
Written by: Omulu Chiedozie Nelson, erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...