album cover
Lekki
album cover
Lekki was released on May 29, 2026 by 9fingers music production as a part of the album 9 > 10
Album9 > 10
May 29, 2026
Label9fingers music production
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Wetin concern ghetto boy with bombom?
Get rich or die where me come from
How many sites wey me don bomb?
How gram we gram we don burn?
Just to calm my head
’Cause hustle no be play
So many things I wan say
Sapa wan nearly make man craze
“Lazy youth,” them the government say
But every night I bomb on a daily
Only my dealer wey save me
I woke up and I said bye to my baby, oh
Mama call my phone, she dey bill me, oh
Man, I dey work steady
I put all my time
Them been dey lie to me
Say this life e be paradise
No be money talk
Brother no dey call my line
Make I see the baga wey dey dim my light
Ogbeni gbagbe o
Won gbo mi lati Lekki de Mowe o
Omo, we dey vibe no be today o
My energy dey high, no be ọjẹ
Chop am like it’s protein
Step inna club, we popping rozay
Eh-eh, mogbe o
My problems I throway
All I’m seeking na alubarika
Spread my gospel like I’m Vatican
Blow their mind like I’m Pakistan
Them say the sound sweet like Berry Blast
Oh my God
If I get that money, I’ll be alright
So I gats to make hay while the sun shine
Wey man dey find
Say money man dey find
And I’m steady on my grind
Only my dealer wey save me
I woke up and I said bye to my baby, oh
Mama call my phone, she dey bill me, oh
Man, I dey work steady
I put all my time
Them been dey lie to me
Say this life e be paradise
No be money talk
Brother no dey call my line
Make I see the baga wey dey dim my light
Ogbeni gbagbe o
Won gbo mi lati Lekki de Mowe o
Omo, we dey vibe no be today o
My energy dey high, no be ọjẹ
Chop am like it’s protein
Step inna club, we popping rozay
Eh-eh, mogbe o
My problems I throway
Ogbeni gbagbe o
Written by: Avoseh Olatunbosun Peter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...