album cover
Chosen
album cover
Chosen was released on May 29, 2026 by 9fingers music production as a part of the album 9 > 10
Album9 > 10
May 29, 2026
Label9fingers music production
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

None of your looks fit to fear me
’Cause eyes don see 99, oh
Get on that wheels, turn the steering
Till I don pass that Ikota Road
Me, I no fit stop, no never
Ohhh, never, never
Na music wey dey raise up my spirit
Anytime wey I feel lonely
Dem no wan hear my story
Before dem start to dey judge me
Well, this is my story
This is my song
I know that I’m chosen
Among the other chosen
This is my story
And this is my song
(Aye aye ya aye aye)
Chants
Before we start to denge, dey pose
We go don get the doe
The ones wey show me love
I give some credit to
The rest is for God
And then Valentino
And shout-out to my OGs
From my ghetto
Omo iya mi
Moto no go jam you
Olokpa no go catch you
Woman no go spoil wetin God don do
Why I no go gat you?
When be say you got me
Juju no fit spoil wetin God don do
Dem no wan hear my story
Before dem start to dey judge me
Well, this is my story
This is my song
I know that I’m chosen
Among the other chosen
This is my story
And this is my song
(Aye aye ya aye aye)
Chants
Written by: Prince David Uzuegbu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...