album cover
Kele
2
Worldbeat
Kele was released on May 29, 2026 by 9fingers music production as a part of the album 9 > 10
album cover
Album9 > 10
Release DateMay 29, 2026
Label9fingers music production
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
9fingers
9fingers
Background Vocals
Chysos
Chysos
Performer
K0NYE
K0NYE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obiokejeme Chidiebere Solomon
Obiokejeme Chidiebere Solomon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
9fingers
9fingers
Producer

Lyrics

Mi I dey high, mi I don float
I don dey move like person wey e eye dey close
Your pepe active, she dey deng deng pose
You dey the sideline, she dey inside my bando
The kele wan whine me
Kele wan find me
Kele dey jazz me
Kele na mami
Karashika no dey work for here, mami
The mama dey tell me say no fugazi
Hmm
You too dey waka
CEO, general, oga
She get e funds, so money na water
Owo Cubana, money o wapa
Bebe make I taste that cake
I can taste that cake and still have my cake
I dey on my flight, dey go UK
To see my bebe wey too dey okay
Mi I dey high, mi I don float
I don dey move like person wey e eye dey close
Your pepe active, she dey deng deng pose
You dey the sideline, she dey inside my bando
The kele wan whine me
Kele wan find me
Kele dey jazz me
Kele na mami
Karashika no dey work oh, mami
The mama dey tell me say no fugazi
Hmm
Who’s in the garden?
Shey na the pepe dey for the garden?
Shey shey na your shima dey for the garden?
Jezebel don land for Miami
Two-two shima dey for my bus stop
Two of them na follow come
Original, no be China product
The one wey I want some more
Mi I dey high, mi I don float
I don dey move like person wey e eye dey close
Your pepe active, she dey deng deng pose
You dey the sideline, she dey inside my bando
The kele wan whine me
Kele wan find me
Kele dey jazz me
Kele na mami
Karashika no dey work oh, mami
The mama dey tell me say no fugazi
Written by: Obiokejeme Chidiebere Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...